Dora Akunyili daughter make history as first black chief medical officer

Written by on January 14, 2023

Wia dis foto come from, Jersey City Medical Center

13 January 2023

Ijeoma Akunyili, don make history as di first Black Chief Medical Officer for one hospital for America, dat na di Jersey City Medical Center.

Dis na afta di Jersey City Medical Center, wey be RWJBarnabas Health facility appoint her as dia new Chief Medical Officer.

For statement, di medical center tok say dem dey proud . . .



Current track

Title

Artist